paroles de chanson / DC PRhymes parole / For Life lyrics  | ENin English

Paroles de For Life

Interprète DC PRhymes

Paroles de la chanson For Life par DC PRhymes lyrics officiel

For Life est une chanson en Anglais

(Hmmmmm...)
(From the d to the c now na na)

Even tho they give me
A way to resolve
This na you I go choose
No matter wetin
All the world dem throw at me
Na still you I go stand for

Even when challenges try
To put my back for ground
Na you be the only person
Wey come for me

I go just dey sing oo
I go just dey dance all night
Coz everything you
Do just dey give me life
Unno
Yeah
E dey give me that joy
That no man can give
Oh lord oh lord

I go just dey sing oo
I go just dey dance all night
Coz everything you
Do just dey give me life
Unno
Yeah
E dey give me that joy
That no man can give
Oh lord oh lord

I go dey with you for life
(For life)
Spend all of my time
(All time)
I put you like a tattoo for my body
And stick with you for life
(For life)

I go dey with you for life
(For life)
Spend all of my time
(All time)
I put you like a tattoo for my body
And stick with you for life
(For life)

Men I go talk all your doings
All you do to impress me
How you tear down ten thousand
Mountains just to get me

Nobody been dey for me
But you still stay with me
When everywhere be like say
E still rough but still
Dey sail with me

Yes I go cast am loud
Shout am from mountain top
I go tell the world
Of the value you placed on me

I no go look their face ooo
Yes I go keep my pace ooo with you
Without any doubt in my mind
I go follow you till the end of time

I go dey with you for life
(For life)
Spend all of my time
(All time)
I put you like a tattoo for my body
And stick with you for life
(For life)

I go dey with you for life
(For life)
Spend all of my time
(All time)
I put you like a tattoo for my body
And stick with you for life
(For life)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de For Life

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du coeur
2| symbole à gauche de l'horloge
3| symbole en bas du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid