paroles de chanson / Boy parole / Alhamdulillah (Grateful) lyrics  | ENin English

Paroles de Alhamdulillah (Grateful)

Interprète Boy

Paroles de la chanson Alhamdulillah (Grateful) par Boy lyrics officiel

Alhamdulillah (Grateful) est une chanson en Anglais

No weapon fashion against me can fire
Allahuakbar
No weapon fashion against me can fire
Allahuakbar


My brother tell me wetin man want dey do for this life if he no dey try

Me no want dey come dey worry about nothing wey no dey give joy o

My brother nothing wey fit kill a man for this life if e never reach him time

Me know many people wey be say them steady wanna try take me joy o

Chorus hook
Allahuakbar and alhamdulillah
No weapon fashion against me can fire
Cus everyday mama got me in her prayers
Allahuakbar and alhamdulillah
No weapon fashion against me can fire
Na only Allah wey get super power

Verse
Many many things don sup
Many many things wey don make a man sub non stop
But me put me trust on Allah and its by insha Allah alhamdulillah

Many many people them gone
No be say me better than them wetin man want talk
I Swear It was Allah and alhamdulillah

My brother tell me wetin man want dey do for this life if he no dey try

Me no want dey come dey worry about anything wey no dey give joy o

My brother nothing wey fit kill a man for this life if e never reach him time

Me know many people wey be say them steady wanna try take me joy o

Allahuakbar and alhamdulillah
No weapon fashion against me can fire
Cus everyday mama got me in her prayers
Allahuakbar and alhamdulillah
No weapon fashion against me can fire
Na only Allah wey get super power
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Alhamdulillah (Grateful)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la cible
2| symbole en bas de la croix
3| symbole à droite du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid