paroles de chanson / Bizzonthetrack parole / Ironu Oloja lyrics  | ENin English

Paroles de Ironu Oloja

Interprète Bizzonthetrack

Paroles de la chanson Ironu Oloja par Bizzonthetrack lyrics officiel

Ironu Oloja est une chanson en Anglais

Intro
Una Mehn, I no go lie you
Everywhere don cost for this country
Even oil don cost
Omo I no see food chop again
Oloun! Buhari na bastard
Na bastard
Why you lie to me
Why you lie to me
Baby I say tell me all the truth don't lie to me
Why you lie to me
Why you lie to me
Baby tell me what I wanna hear don't lie to me
Awa Ile yen laleyen but ao ba e Nile
They said you went to greet your boyfriend ni eko ile
Awa Ile yen laleyen but ao ba e Nile
They said you went to greet your boyfriend ni eko ile
See I don't know why I feel so sad
I don't know why I feel So bad
I don't know why I feel so mad
I don't know why I feeling this sad
Mo wa Ile yen laleyen woh lo tijade
Pelu oko afesona oh deh ponmile
I was sad,so sad
I was sad,so sad
I won't lie to you at all I was sad
But you lied
I swear to God you lied
Why you lie to the boy
Why you lie to me at all
Awa Ile yen laleyen but ao ba e Nile
They said you went to greet your boyfriend ni eko ile
Awa Ile yen laleyen but ao ba e Nile
They said you went to greet your boyfriend ni eko ile
See I don't know why I feel so sad
I don't know why I feel So bad
I don't know why I feel so mad
I don't know why I feeling this sad
Kai Walahi
Aboki Walahi
One basket of tomato now na 15 thousand Walahi
Buhari na scam, no be s.c.a.m oh! Scum Walahi
That guy na bastard
Things just cost anyhow, God go help us punish am
Walahi, Kai Walahi
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Adebisi Adebisi
Copyright: O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Commentaires sur les paroles de Ironu Oloja

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'ampoule
2| symbole en bas du pouce en l'air
3| symbole à droite du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid