paroles de chanson / Bernny parole / Blessing Time (feat. Roi King) lyrics  | ENin English

Paroles de Blessing Time (feat. Roi King)

Interprète Bernny

Paroles de la chanson Blessing Time (feat. Roi King) par Bernny lyrics officiel

Blessing Time (feat. Roi King) est une chanson en Anglais

Phone Ringing…
The number you've dailed is not available at present
Please leave your message
Way gat the wav in it
Odia
Nobody wan pick my call oh
Nobody wan give me listening ear
Nobody wan hear my song oh
Nobody wan see my face oh
Nobody wan pick my call oh
Nobody wan give me listening ear
Nobody wan hear my song oh
Nobody wan see my face oh
Ah, ah ah
Ah, ah ah
Oh oh oh
Ah ah ah
Roi King
As I dy light my wxxd
I dey smoke my brain
All my niggas dem come, dem dey feel my sense
Baba God nah the time please bless my way oh
Please bless my way oh
As I dey light my wxxd
I dey smoke my brain
All my niggas dem come, dem dey feel my sense
Baba God nah the time please bless our way oh
Pleease bless our way oh
Eledumare wrestle my case oh
Nah my dream wey me i chase oh
If you leave me
Nobody wey fit to wrestle my case for me oh
Eledumare wrestle my case oh
Nah my dream wey me i chase oh
If you leave me
Nobody wey fit to wrestle my case for me oh
Baba God nah our time be this oh
We want to drive our own Benz
We wan dey cruise our own porch
And our rice go stew oh
Ah, ah ah
Oh, oh oh
Ah, ah ah
Bless our way oh
As I dy light my wxxd
I dy smoke my brain
all my niggas dem come, dem dey feel my sense
Baba God nah the time please bless our way
Please bless our way oh
As I dy light my wxxd
I dy smoke my brain
all my niggas dem come, dem dey feel my sense
Baba God nah the time please bless our way
Please bless our way oh
Ah, ah ah
Ah, ah ah
Oh oh oh
Ah ah ah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Barthrawd Emenike
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Blessing Time (feat. Roi King)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'oeil
2| symbole en haut de la croix
3| symbole à droite de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid