paroles de chanson / Bella Shmurda parole / Colodia Drive Us lyrics  | ENin English

Paroles de Colodia Drive Us

Interprète Bella Shmurda

Paroles de la chanson Colodia Drive Us par Bella Shmurda lyrics officiel

Colodia Drive Us est une chanson en Anglais

Soundz by PV
Talk am well na I no dey hear you
They say because of colodia drive us
Colo wetin colodia drive us
Ok colodia drive us

Yea colodia drive us e o colodia drive us e o
Where you dey drive us e go where you dey drive us e go
Colodia drive us e o colo wetin
Where you dey drive us e go where you dey drive us e go
Palaba enter the place palaba enter the place
Everybody dey your own everybody dey your own
Colodia drive us e o colodia drive us e o
Ahh where you dey drive us e o where you dey drive us e o

Ah ah sanitizer
Buhari enter sanitizer
Atiku pikin sanitizer
Just come back from Italy sanitizer
Ehh o wukor sanitizer
Ofe wole nii sanitizer
No camera filter sanitizer
To ba wukor efun logun

Colodia drive us e o drive us e o
Where you dey drive us e go where you dey drive us e go
Colodia drive us e o where you dey drive us e o
Palaba enter the place enter the place
Everybody dey your own dey your own everybody dey your own dey your own
Colodia drive us e o drive us e o
Where you dey drive us e go ah ah where you dey drive e go

Okay colodia drive us colo watin
Colodia drive us
Put am there you dey blow grammar
You see you rock
You rock wey they call corotino corotina
Colo wetin colotin colotina
You see you rock corotino corotina
Colo wetin colotin colotina aaah aaah

Otidi were bayii otidi were bayii
Everybody run for their life run for their life
Oh no no i know dey buy I no dey buy
If that thing is made in China is made in China

Otidi we re bayii otidi were bayii
No no no I no dey buy I no dey buy
If that thing is made in China is made in China

Colodia drive us e o drive us e o
Where you dey drive us e go where you dey drive us e go
Colodia drive us e o drive us e o
Where you dey drive us e go where you dey drive us e go
Palaba enter the place enter the place
Everybody dey your own everybody dey your own
Colodia drive us e oo drive us e o
Where you dey drive us e go where you dey drive us e go

Ah ahhh sanitizer
Buhari enter sanitizer
Atiku pikin sanitizer
Just got back from Italy sanitizer
Ehh o wukor sanitizer
O fe wole mii sanitizer
No camera filter sanitizer
Toba wukor e fun logun
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Ahmed Abiola Akinbiyi
Copyright: Songtrust Ave

Commentaires sur les paroles de Colodia Drive Us

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'oeil
2| symbole à gauche de l'appareil photo
3| symbole à gauche de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid