paroles de chanson / Baba Random parole / Lishulov Raped lyrics  | ENin English

Paroles de Lishulov Raped

Interprètes Baba RandomBarzini

Paroles de la chanson Lishulov Raped par Baba Random lyrics officiel

Lishulov Raped est une chanson en Anglais

How e dey be my people how e dey be?
E get something wey dey pepper my body
Mo fe dake tele sugbo okan mi o gree
Okan me o free, so I gotta talk my shit
Je ka soro nipa rape, eyin boys how e dey be
For real, I gotta ask wetin dey work you G?
You don't own that kuchie, why take it forcefully?
Shun your libido, I don't wanna hear say na konji
Una dey fall hand, and a homie really pissed off
I don't want you dead, I just want your fucking dicks off
I want you locked up for 10,006 months
Uchu, Efulefu, ibu sick fuck
You know that shit's wrong
Coz you wouldn't wish for it to happen to your sis or even your mom
But you do it anyway, ol'orun, alailogbon
Mr. Nwobodo, abeg follow dem talk jor


She sey she no want you sey you wan do
Abobi calm down
Wetin dey work you?
Omoge se ki n do?
Yes means yes and no means no


She sey she no want you sey you wan do
Abobi calm down
Wetin dey work you?
Omoge se ki n do?
Yes means yes and no means no


Okay this thing is getting rampant
Too many cases man I can’t count
Matter bitter like e be can stout
These niggaz leave hustle wey dem suppose dey hustle so their new modus operandi na to dey follow woman to dey drag pant
This wicked generation
Switch on the television
Wetin dey reign nowadays days na forceful penetration
E plenty for the nation
Na over population?
I can’t breathe I feel choked I need some ventilation
Niggaz gats dey use their head
E no better make you leave woman pursue your bread?
Sing song wey make sense no confuse the girls
Cuz RnB these days don turn to rape and beg, chai
Amend the constitution
Capital punishment
For anybody wey dey rape oya politicians
Amend the constitution
Capital punishment
For anybody wey dey rape oya politicians!


She sey she no want you sey you wan do
Abobi calm down
Wetin dey work you?
Omoge se ki n do?
Yes means yes and no means no


She sey she no want you sey you wan do
Abobi calm down
Wetin dey work you?
Omoge se ki n do?
Yes means yes and no means no


Kanipe you dey okay and your brain no spoil
Say you dey think straight and your thoughts dey pure
Kanipe you never mad and you can hold the urge
Kanipe ikopu be, and your soul don purge,
How you go feel, say you waka enter crib
See your daughter wey be 10 years, kaku dey weep
Iwe ne ya ofuma, o wa ri pe she dey bleed
Sofun mi how you go feel, gwanu'm how you go feel


Kanipe you dey okay and your brain no spoil
Say you dey think straight and your thoughts dey pure
Kanipe you never mad and you can hold the urge
Kanipe ikopu be, and your soul don purge,
How you go feel, say you waka enter crib
See your daughter wey be 10 years, kaku dey weep
Iwe ne ya ofuma, o wa ri pe she dey bleed
Sofun mi how you go feel, gwanu'm how you go feel

FOOL!



Written by: Adiele Ephraim Onyedikachi,
Nwobodo Amechi David
Ifediobi ""Lord Jahza"" Ikenna.
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Lishulov Raped

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'appareil photo
2| symbole en bas de l'ampoule
3| symbole à gauche du smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid