paroles de chanson / 2PM parole / Run Ham lyrics  | ENin English

Paroles de Run Ham

Interprète 2PM

Paroles de la chanson Run Ham par 2PM lyrics officiel

Run Ham est une chanson en Anglais

Original 2P.M.
Dey here So…
(This is Zion)
This days
All I see plenty grace
Big smile upon me and my mummy face
Anytime, any place
When I step in ah
I dey charge up
The feeling
Dey me know ye ah
Everybody dem confess
They love the base
Online, offline
I dey steady vibe
Nepa take light or not
I go still dey shine oh
One time for the people
Wey love me
And no time
For the people way hate me ah
I pin ground for southside
No mouthi ah
Sharp breed for life
I dey represent
2P.M. 4EVA
That's my name in the game…
Shey you wan know who run ham?
Nainai Owei run ham
Oluwa
run ham run ham for me…
Chineke
Run ham run ham for me…
Allah
Run ham run ham for me…
Oluwa
run ham run ham for me…
For the Good life
I'm grateful
As live life
I'm grateful
As I dey shine bright
I'm grateful
For the Good life
I'm grateful
As I dey live life
I'm grateful
I dey shine bright
I'm grateful
I dey live life
I'm grateful
As I dey shine bright
I'm grateful
Who be that person?
Wey wan cause
Who God don Bless
Who be that person
Wey no want
Me to dey flex
Me I no dey like
Watin go dey make me vex
Life e no too hard
If you no dey
2 Dey stress
One time for the people
Wey love me
And no time
For the people way hate me ah
I pin ground for southside
No mouthi ah
Sharp breed for life
I dey represent
2P.M. 4EVA
That's my name in the game…
Shey you wan know who run ham?
Nainai Owei run ham
Oluwa
run ham run ham for me…
Chineke
Run ham run ham for me…
Allah
Run ham run ham for me…
Oluwa
run ham run ham for me…
For the Good life
I'm grateful
As live life
I'm grateful
As I dey shine bright
I'm grateful
For the Good life
I'm grateful
As I dey live life
I'm grateful
I dey shine bright
I'm grateful
I dey live life
I'm grateful
As I dey shine bright
I'm grateful
Who be that person?
Wey wan cause
Who God don Bless
(God don bless)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Boziumo Imomotimi
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Run Ham

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'horloge
2| symbole en bas du smiley
3| symbole en haut de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid