paroles de chanson / 28Lybra parole / Algorithm lyrics  | ENin English

Paroles de Algorithm

Interprète 28Lybra

Paroles de la chanson Algorithm par 28Lybra lyrics officiel

Algorithm est une chanson en Anglais

Moza
Gbo veh omo ne na ró dedere sef
Abi he don go studio again?
Olorun ma'gbami oo ehn
Ah hmm hmm hmm
Ouu oh, I love 28
Rule number one, never sleep any night if you never kill maga kan
Rule number two, no go forget Abena if you don dey get the raba
And lastly, never give up
If you give up
Na you fuck up
Hello mi mom oo
Mercedes, Velar, nain I go buy for you
Glory to Jah
We dey hustle and we dey get the kpa
Algorithm nain I follow go oo
As I dey sing, I dey play my guitar (woah)
Glory to Jah
We dey hustle and we dey get the kpa
Algorithm nain I follow go oo
As I dey sing, I dey play my guitar (woah)
Dem go whine you but no panic
Just keep your steeze 100, Ajeh
So many people never fit gbadun
From the day wey dem born them
Ma dupe say you get luck
Otito, cry no more
Clean your tears and ride on
Buckle your shoe
No sign of weakness
Focus on fitness
Make you dey eat well
Otito, cry no more
Clean your tears and ride on
Buckle your shoe
No sign of weakness
Focus on fitness
Make you dey eat well
And lastly, never give up
If you give up
Na you fuck up
Hello mi mom oo
Mercedes, Velar, nain I go buy for you
Glory to Jah
We dey hustle and we dey get the kpa
Algorithm nain I follow go oo
As I dey sing, I dey play my guitar (woah)
Glory to Jah
We dey hustle and we dey get the kpa
Algorithm nain I follow go oo
As I dey sing, I dey play my guitar (woah)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Samuel Omonigho
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Algorithm

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'oeil
2| symbole en bas de la loupe
3| symbole en haut de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid