song lyrics / Zlatan / The Matter lyrics  | FRen Français

The Matter lyrics

Performers ZlatanPapisnoop

The Matter song lyrics by Zlatan official

The Matter is a song in English

Ha ha ha wahala ibile
Court
All cases has being adjourned til next week astala astala astala
Dey don thief judge phone oh ayiiii
Shey you don hear the matter the matter

Abi you no get data eh you no get data
They say pikin wey I born resemble Naira Marley
We dey on top the matter we dey on top the matter
As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter another matter
They say two papa post one pikin for Children's Day
We dey solve the matter ah Happy Children's Day
Say this one na big palava
Ah but we go solve the matter
Cause wey don resolve the matter wey pass this kind
Matter we go solve the matter ah we go solve the matter
Burna and David dey fight Burna and David dey fight
KRF make you solve the matter KRF
Dem say dem see condom for isolation
Center NCDC solve the matter ah Abba Kyari
Igbo dey cure corona
Rahman Jago dey on top the matter je omo
Wetin brother Jude do Cynthia Morgan
Call me jor make we solve the matter ah ah ah ah
Dem say Mercy dey para
Say her fans dem no dey support her eyan BigBrother
Curfew meet Bobrisky for outside
Yesterday na one judge wan judge the two matter

Ah wo see me see wahala see me see
Na who go solve the matter solve the matter
Too much kasala kasala kasala
Lawyer Kunle go solve the matter lawyer Kunle daa
See me see wahala
I order Shawarma I see akara ah wahala
Too much palava Aunty Yemisi come and solve the matter

Haa olosho fe wa wahala
Mo do o cum o gbe raba
Shey mo jo Obi cubanna abi mo jo jowi zaza
Yepa wo e ye ma copy cat
Eyin omo ase e ye wa wahala
Ah na only Zanku be the president wey get mind to change producer
Yepa Aunty fe ji Airpod matter
Tenant do omo landlord matter
Police dog ge omo solider je matter
Pastor ti yin ni o kin mu ajee matter
Uber driver n lo learner matter
Street fighter la n so no be wale turner matter
Oshe to ni ko fiyin wire matter
Iyawo fi fo aso, o sa sori wire matter
Oh Spinffy

See me see wahala see me see
Na who go solve the matter solve the matter
Too much kasala kasala kasala
Lawyer Kunle go solve the matter lawyer Kunle daa
See me see wahala
I order Shawarma I see akara ah wahala
Too much palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get Bitcoin matter Patricia go solve the matter
Na my padi hinself sabi about the matter
Ibile who go solve the matter
Their papa their mama
Kerewa kerejo ah matter
Kereji kerewa ah ah matter
Their papa their mama
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for The Matter lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol to the left of the eye
3| symbol at the bottom of the trash
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid