song lyrics / Xbusta / Somebody Crush lyrics  | FRen Français

Somebody Crush lyrics

Performers XbustaSkiibiiPeruzzi

Somebody Crush song lyrics by Xbusta official

Somebody Crush is a song in English

Xbusta
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh uuh
I belong to somebody
Aaah hehn
Like you belong to somebody
Uuuh eh eh eh
Somebody eh

I be somebody lover
I be somebody spouse
I be somebody guy wey provides all the things wey dey for the house
Aaah uh haa no let somebody scatter my heart oo
Aaah uh haa na you I want I no fit to lie oo

Angalala lalolo biggy man no dey do aroro
Twenty four carat of agogo
Person wey dey trek don buy moto
Angalala lalolo biggy man no dey do aroro
Twenty four carat of agogo
Person wey dey trek don buy moto

I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Uuuh
I belong to somebody
Ahh hehn
Like you belong to somebody
Uhhhh
Somebody eh

Somebody fresh like Agege bread wey dem bake e dis morning
When somebody broke dem be no know me till I make e dis money
Xcalarven nkpakor
Oya now I be somebody baby hehn yes never to be lazy
You fit be boyfriend na be your baby yes
Cos na me dey drive dem Ugochi and Nkechi je
Amaka je somebody good for everybody oo
Folake je Abike je
Somebody is a cheerful giver oo
Back then I dey beneath o anything I do na dis finito
Right now I don dey eat oo
Plenty money for my chikito

Lets go
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody ye ehe yoh
Uuuuuh ehyy
I belong to somebody
Ahh haa
Like you belong to somebody
Uuuh eh
Somebody eh

I be somebody best
I be somebody best
I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest

somebody somebody
somebody somebody
somebody somebody
somebody somebody
Rrrrrha
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Somebody Crush lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the house
2| symbol to the left of magnifying glass
3| symbol to the right of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid