song lyrics / Waje / Miss You Crazy lyrics  | FRen Français

Miss You Crazy lyrics

Performer Waje

Miss You Crazy song lyrics by Waje official

Miss You Crazy is a song in English

I go wait I go wait I go wait
Na wetin I don dey say
But I can no longer wait I’m running out of patience
You been telling me telling me say
You go come before I wake
Now I don open my eyes for 10 days now I never see you

Gradually I dey mad
Secretly I dey die
Na which dey you dey come o
Boy I really need to see you
Cos I no be my self
It’s like e my soul
No dey for my body o
Boy I really need to see you

Water wey I put for fire don boil o (boil o)
Food wey I dey cook for fire don done o (eh eh eh ehey)
Woman wey e carry belle she don born e o (born o)
Na when you dey comeback o I miss you like crazy

Ahn ahn ahn
Eh eh eh
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you
Ahn ahn ahn
Eh eh eh
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you

No more winters no summer days
No vacations and no holidays
Used to be fun only wey you dey (when you dey)
I tried to reach you to no avail
I hope you ok I hope you safe
Just can’t wait to open the door
And na you I see

Gradually I dey mad
Secretly I dey die
Na which dey you dey come o
Boy I really need to see you
Cos I no be my self
It’s like e my soul
No dey for my body o

Water wey I put for fire don boil o (water wey I put for fire o)
Food wey I dey cook for fire don done o (eh eh eh ehey)
Woman wey e carry belle she don born e o (born o)
Na when you dey comeback o I miss you like crazy

Ahn ahn ahn (why o)
Eh eh eh (why o why o)
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you
Ahn ahn ahn (why o)
Eh eh eh (why o why o)
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you

Ehehhhheh baby o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Miss You Crazy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the thumbs up
2| symbol to the right of the envelope
3| symbol to the left of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid