Company is a song in English
(Relax metal)
(V! V!)
(V to the Dee)
I go like to sing for you
Gotta lotta plans for you
I go do all you want me to
I never go back on my word
You for dey promise to
Come over anytime when I want
I go send you my location
I will be patient
No dey keep me waiting
Oh no no
Let's go on a vacation
Views with the acres
Long conversations
Oh no no
But If you no come e go turn matter
Mi sumɔɔɔ naagba awula
Make you no dey fall my hand
E go turn matter
Ma hã bo kpa
You dey carry bigi backa for your back
Tele your matter like a gologa
Onoko ŋɔɔ ŋnaa ei cwula
Ma hã bo kpa
I wanna know
If you want to keep me company
Oh let me know
If I have to killi somebody
I wanna know
If you want to keep me company
Oh let me know
If I have to killi somebody
cnd weytin wrong witcha ?
You see you fit tell me anything wey wrong witcha (mmh)
You fit see in my eyes no dey joke witcha
So make I
(Sing for you)
Ino go
Ino go
Ino go force if you don't want to
Onoko
onoko ŋɔɔ ŋnaa tamɔ nido
Ino go
Ino go force if you don't want to
Onoko onoko
See I want to know if we go fit commot?
Put your matter for my front
Oh today you for show
Ebi me you dey want
Shey you know what I dey talk
Ma hã bo kpa
You dey carry bigi backa for your back
Tele your matter like a gologa
Onoko ŋɔɔ ŋnaa ei cwula
Ma hã bo kpa
I wanna know
If you want to keep me company
Oh let me know
If I have to killi somebody
I wanna know
If you want to keep me company
Oh let me know
If I have to killi somebody
Ma hã bo kpa
You dey carry bigi backa for your back
Tele your matter like a gologa
Onoko ŋɔɔ ŋnaa ei cwula
Ma hã bo kpa
I wanna know
If you want to keep me company
Oh let me know
If I have to killi somebody
I wanna know
If you want to keep me company
Oh let me know
If I have to killi somebody