song lyrics / Tocci / Happiness is free lyrics  | FRen Français

Happiness is free lyrics

Performer Tocci

Happiness is free song lyrics by Tocci official

Happiness is free is a song in English

You no like waiting we do
Omo na you Sabi (oh oh oh)
Happiness is free
No dey vex or you go soji oh (oh oh oh)
Am living my life impress nobody (oh oh oh)
No more begi begi
We dem boyz no dey joke oh(oh oh oh)
We sweet Jedi Jedi

You no like waiting we do
Omo na you Sabi
Happiness is free
No dey vex or you go soji oh
Am living my life impress nobody
No more begi begi
We dem boyz no dey joke oh
We sweet Jedi Jedi

So tell me why you no dey happy
(Happy)
You no dey jolly oh
(Jolly)
You no wan flenjor
(You need to flenjor flenjor)
Thank God say we no dey for hospital
We no dey prison
Our body no lie for mortuary
Have you ever been to a funeral
You go realize say life is too short
Brother try shoot your shot

No need to dey hating
No need to complicate things
Oya drop your ego
I go drop my ego
Together we can be best friends yea
Uwa bu onye melu Ike ya ona
Uwa bu onye zucha afiaya owa
No need to tear body
Na zombie be dead body ooh

You no like waiting we do
Omo na you Sabi (oh oh oh)
Happiness is free
No dey vex or you go soji oh (oh oh oh)
Am living my life impress nobody (oh oh oh)
No more begi begi
We dem boyz no dey joke oh (oh oh oh)
We sweet Jedi Jedi

You no like waiting we do
Omo na you Sabi
Happiness is free
No dey vex or you go soji oh
Am living my life impress nobody
No more begi begi
We dem boyz no dey joke oh
We sweet Jedi Jedi

Thank God is Friday my paddy
Make we party tonight
No dey worry worry
Wahala no fit finish for life
I can see the success coming
We are getting close
Forget the denge pose
Deep down we all need Jara
No dey frown put a smile on your face
Everyman get waiting him dey face
We dey pray for good luck

Happiness is sure and is for free
My brother be happy
Waiter fill my grass
I wanna drink some liquor
Next round is on me
Make we drink for life
Tonight

You no like waiting we do
Omo na you Sabi (oh oh oh)
Happiness is free
No dey vex or you go soji oh (oh oh oh)
Am living my life impress nobody (oh oh oh)
No more begi begi
We dem boyz no dey joke oh (oh oh oh)
We sweet Jedi Jedi

You no like waiting we do
Omo na you Sabi
Happiness is free
No dey vex or you go soji oh
Am living my life impress nobody
No more begi begi
We dem boyz no dey joke oh
We sweet Jedi Jedi

Oh yeah yeah
Is your boy Tocci
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Happiness is free lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the star
2| symbol to the left of the bulb
3| symbol at the top of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid