song lyrics / Spyro / Shutdown lyrics  | FRen Français

Shutdown lyrics

Performers SpyroPhyno

Shutdown song lyrics by Spyro official

Shutdown is a song in English

Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my G's
Oh my God you don shut it down

As a kid
Mama tell me I be star boy
Prophet tell am say
Ogo yen loud gaan
So I think say e go easy but
Oju eni ma la (oou eni ma la)
Ari Iyonu
When I enter industry
Like gbangan gbangan break is over
Me I think say I go blow e don dey ginger
'Cause everywhere I go they tell me say I too sabi
Why I never blow
Me sef I no sabi
So I shout Holy Ghost
Save my soul
Give me lamba make I blow
See me so, my mates don go
This December I want to show

I don blow now dem sabi
What will be don surely be
Aye o fe anybody
'Cause it don surely sure for me

'Cause I get dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G's
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G's
Oh my God we don shit it down (eh, eh, shut it down)

I came from nothing to something
Pray to God, make my time olu ohh
I want to feel among
Eziekwu kan ne ku oh
So I face my fears, blood and sweat and tears
Nobody answer me
E be like say nobody care, ah
Mpane melo ka, I'm now a biggie man
From rags to riches now
E be like cinema
I'm up like ceiling fan
The boy is chilling now
Show them God no be man
I'm the biggest fish in town

Yeah, the biggest fish in town
Eburu mo zabre mbazo
Okele lesi fi wo la no
Ghetto boy nesi ni pako
Yeah, ifini fe jamor
Coma koso chukwu plano
Mebe fe like nwaya yawa
No wahala for my side
By the morla oleko fa when I take get the mic
Bank alert, money no fit fall my hand
New currency, wey emergency
Call the boy on time
Call the boy on time

I get dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G's
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G's (G's)
Jesus, boy you don shut it down

Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Every time I shut down when I pull up with my G's
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Any time we enter
We know dem and dey know we
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Chibuzo Nelson Azubuike, Oludipe Oluwasnmi David, Spyro
Copyright: TuneCore Inc.

Comments for Shutdown lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of magnifying glass
2| symbol at the bottom of the helmet
3| symbol at the top of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid