song lyrics / Specikinging / Fine Girl lyrics  | FRen Français

Fine Girl lyrics

Performer Specikinging

Fine Girl song lyrics by Specikinging official

Fine Girl is a song in English

All hear me
Je m'appele Specikinging yeah WWW

Oya baby je ka soro
Sho ma pade mi ni koro
That your ex boy na bolo
Come make I treat you like Dr Dolor yeah
All I need is your love
Scatter my head like its dandruff
Girl I dey wait for your domot
Only lion fit make me comot

I need a fine girl in my life
I need a fine girl in my life
I need a fine girl in my life
I wanna make her my wife
Fine girl wey sabi slay
Fine girl wey sabi cook
Fine girl wey sabi pray
Fine girl wey sabi do the do
Fine girl wey sabi slay
Fine girl wey sabi cook
Fine girl wey sabi pray
Fine girl wey sabi do the do
Laleyi o o ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo
Laleyi o, o ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo

You give me vibe oh you give me vibe
You give me vibe oh you give me vibe
I no fit sleep if you no they by my side
Only you na must be my wife
See I no they like to brag at all
Totori my head like you be damatol
Omo this your loving o di dan dan dan
I dey trip for you abeg allow me fall

I need a fine girl in my life
I need a fine girl in my life
I need a fine girl in my life
I wanna make her my wife
Fine girl wey sabi slay
Fine girl wey sabi cook
Fine girl wey sabi pray
Fine girl wey sabi do the do
Fine girl wey sabi slay
Fine girl wey sabi cook
Fine girl wey sabi pray
Fine girl wey sabi do the do
Laleyi o o ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo
Laleyi o o ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo
O ma o ma riran wo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Ikiedemhe David
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Fine Girl lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the heart
2| symbol at the bottom of the calculator
3| symbol at the bottom of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid