song lyrics / Solidskid / Gimme lyrics  | FRen Français

Gimme lyrics

Performer Solidskid

Gimme song lyrics by Solidskid official

Gimme is a song in English

Omoge u dey kill my vibe
Would u gimme more LUV
Would u gimme more 
Everyday u day gimme green light
Tell me make i come
Abeg tell me make i come

Dey gimme more light oh
Oya tell me make i Cut Cut
Tell me make i Cut Cut
U dey gimme more light oh
Oya tell me make i Blow Blow
Tell me make i Blow Blow ni oh

Dey gimme more light oh
Oya tell me make i Cut Cut
Tell me make i Cut Cut
U dey gimme more light oh
Oya tell me make i Blow Blow
Tell me make i Blow Blow ni oh

Everyday and night i swear she day want me
make she lemme go
Make she lemme go
Na D fire my gal wey u lit me
Wey dey make me wanna burn
Everyday and night oh
             
Omo na everyday and night o
Na tin wey u gimme gal oh
Say na d tin wey u do me oh
I no go ever let u go all day eh

Omo na everyday and night o
Na tin wey u gimme gal oh
Say na d tin wey u do me oh
I no go ever let u go all day eh

Omoge u dey kill my vibe
Would u gimme more LUV
Would u gimme more 
Everyday u day gimme green light
Tell me make i come
Abeg tell me make i come
 
Dey gimme more light oh
Oya tell me make i Cut Cut
Tell me make i Cut Cut
U dey gimme more light oh
Oya tell me make i Blow Blow
Tell me make i Blow Blow ni oh

Dey gimme more light oh
Oya tell me make i Cut Cut
Tell me make i Cut Cut
U dey gimme more light oh
Oya tell me make i Blow Blow
Tell me make i Blow Blow ni oh

D way she wants me
D way she ride me
Make me wanna go all d way down
Na d life o wey we choose now
And i swear i pray i go make am

Omo na everyday and night o
Na tin wey u gimme gal oh
Say na d tin wey u do me oh
I no go ever let u go all day eh

Omo na everyday and night o
Na tin wey u gimme gal oh
Say na d tin wey u do me oh
I no go ever let u go all day eh

Omoge u dey kill my vibe
Would u gimme more LUV
Would u gimme more 
Everyday u day gimme green light
Tell me make i come
Abeg tell me make i come

Dey gimme more light oh
Oya tell me make i Cut Cut
Tell me make i Cut Cut
U dey gimme more light oh
Oya tell me make i Blow Blow
Tell me make i Blow Blowni oh

Dey gimme more light oh
Oya tell me make i Cut Cut
Tell me make i Cut Cut
U dey gimme more light oh
Oya tell me make i Blow Blow
Tell me make i Blow Blowni oh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: ERIS BONOR
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Gimme lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the envelope
2| symbol to the left of the star
3| symbol at the bottom of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid