song lyrics / Smada / BABA lyrics  | FRen Français

BABA lyrics

Performers SmadaODUMODUBLVCK

BABA song lyrics by Smada official

BABA is a song in English

Omo na me be the baba

I go nack your babe and japa

wetin she dey do for my ama

me i go like touch am

i go like chop am, chop am

what if them go run

what if them go run buy gun

i go like follow for the people wey go run am marathon

but all the shawties them go strong eye gan

she go still suck am

she go like rock am, rock am

Okporoko tales
na the format wey I run

agbalumo seed na the yardstick wey she suck

come on, when i fuck
everything go stop

even in her bedroom na my poster dey her wall

give her dollar make she forget where she come from

teezee say na altè pattern her mama dey shop from

ofuneka show me what you got

forget everything they told you when you been dey crawl

Omo na me be the baba

I go nack your babe and japa

wetin she dey do for my ama

me i go like touch am

i go like chop am chop am

what if them go run

what if them go run buy gun

i go like follow for the people wey go run am marathon

but all the shawties them go strong eye gan

she go still suck am

she go like rock am, rock am

Oya wait

Let me tell you something

if i want your babe e go cost me nothing

i be smada lee nobody fit touch me

i be on my grind chilling with the top Gs

always chilling when I’m on my ones

better when i’m boolin with your babe but i dey my dey

cause this life na turn by turn

i be on my lane omo you no fit to play my game

Omo na me be the baba

I go nack your babe and japa

wetin she dey do for my ama

me i go like touch am

i go like chop am chop am

what if them go run

what if them go run buy gun

i go like follow for the people wey go run am marathon

but all the shawties them go strong eye gan

she go still suck am

she go like rock am, rock am
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for BABA lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the cross
2| symbol at the top of magnifying glass
3| symbol at the bottom of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid