song lyrics / Sir hopy / Wonder lyrics  | FRen Français

Wonder lyrics

Performer Sir hopy

Wonder song lyrics by Sir hopy official

Wonder is a song in English

Raph
(oh my God sammie touch me
Omoiyaigbesa
Sir hopy


Tell me if you see nothing
Brother me i see something
(Brother me i see something)
For the streets i dey see many
Colobi my matter see
(Eleyi por ooo)
Nigga wey we gather be brother me i see something
Brother me i see something
For the streets i dey see many
Colobi my matter see
(Oloun seh)



Them just dey jealous the boy
Why dem they hate on the boy
(Why dem they on the boy)
Oluwaferan the boy
Who won dey pressure the boy
(Who won dey pressure the boy)

Them just dey jealous the boy
Why dem they hate on the boy
(Why dem they on the boy)
Oluwaferan the boy
Who won dey pressure the booooy
(Who won dey pressure the boy)



If them come we burn them fire
Osha timo bobo mi o kana
I won rise to be there for my mama
Oluwa sha ma she Wonder

If them come we burn them fire
Osha timo bobo mi o kana
I won rise to be there for my mama
Oluwa sha ma she Wonder


Oluwa ma she Wonder
Tori moti Suffer
Awon ota mi pata ni ma conquer
Wonfe ma je thugger
Emi ti mio gbo pah
Anu oluwa ni mo n toro seh kin le yofa
(Oloun)
Still on the grind all night no gain
Pushing myself to the top loke
Awon ota po gan seh lode
Cuz drug wey dey cure hatred no dey

I won rise to be there asap for my mum
Nkan ti n ba fe lesekese koma done
Mofe di young billionaire incase tebamo
Owo shaka tima gba tema fear tema run
(Japa)

E dey body already i know i dey para
Omo ologo didan i dey chop beat like a gala
If you see me alone na inspiration i dey gather
Nibi tati bade yi ko possible mo ale pa
Gba oo


If them come we burn them fire
Osha timo bobo mi o kana
I won rise to be there for my mama
Oluwa sha ma she Wonder

If them come we burn them fire
Osha timo bobo mi o kana
I won rise to be there for my mama
Oluwa sha ma she Wonder

If them come we burn them fire
Osha timo bobo mi o kana
I won rise to be there for my mama
Oluwa sha ma she Wonder

If them come we burn them fire
Osha timo bobo mi o kana
I won rise to be there for my mama
Oluwa sha ma she Wonder
..
.
.
Gbao ooo
.
.
.
If them we burn dem fire……..
(oh my God sammie touch me)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: OLUBODUN DANIEL OPEYEMI
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Wonder lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the cloud
2| symbol to the left of the clock
3| symbol to the right of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid