song lyrics / Siicie / My Side lyrics  | FRen Français

My Side lyrics

Performer Siicie

My Side song lyrics by Siicie official

My Side is a song in English

Make a street boy confess
Say na you Dey come first , other girls all lay low
If you leave me ago disturb
I no go do mistake
No go make you complain o
She like piece so I roll with am
river nile she Dey flow with am
She like greens she dey glow with am
And if she want blow adey blow with am
K) no slow b)k)b)k) wine for me o
When you turn around and you dance for me o
Make I want Dey spend like hash pappi o
Other girls dem all lay low
Winnie Winnie wine am wine am
Wine for me o
Wono wono wone wana
Don’t come close
Body so ak)n)k)n) dance for me o
Other girls dem all lay low eh

She Dey for this side
She Dey for this side
She Dey for this side
Say girlie come dey ma side
Say she go never leave this side
She Dey for this side
She Dey for this side
Say girlie come dey ma side
Alalalala long
She love me all night long
I get love for you so I put am for ma song
Wod) me aa wonda k)m
I get feeling for ma shorts
Make I put it in you so you feel me for your lungs
Slow b)k)b)k) now she come dey ma side
Gangster love wey go burst mind
Baby we go dey fly all night
K) no slow b)k)b)k) wine for me o
When you turn around and you dance for me o
Make I want Dey spend like hash pappi o

Other girls dem all lay low
Winnie Winnie wine am wine am
Wine for me o
Wono wono wone wana
Don’t come close
Body so Ak)n)k)n) dance for me o
Other girls dem all lay low eh

She Dey for this side
She Dey for this side
She Dey for this side
Say girlie come dey ma side
Say she go never leave this side
She Dey for this side
She Dey for this side
Say girlie come dey ma side
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for My Side lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the helmet
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol at the bottom of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid