song lyrics / Showtime Trilla / International Love (Radio Edit) lyrics  | FRen Français

International Love (Radio Edit) lyrics

Performer Showtime Trilla

International Love (Radio Edit) song lyrics by Showtime Trilla official

International Love (Radio Edit) is a song in English

International love
International boy
International girl
International trips
Shay you know we run this
Shay you know I'm on this
Shay I put you on trips

Say I no like stress o
So make you give me my space o
What's the level yeah
We wanna party like Friday

I no dey come to look your face o
Plenty things wey man dey face o
Now my eye e don dey red o
I was trying to find the ego
Now the hustle don dey pay o
Plenty money come to spray o
Now the girl dem like to bend low
When the party don dey shele
I no dey come to look your face o
Plenty things wey man dey face o
Now my eye e don dey red o
I was trying to find the ego
Now the hustle don dey pay o
Plenty money come to spray o
Now the girls dem like to bend low
When the party don dey shele

We gonna get down tonight
We gonna get litty tonight
I wanna roll up one time
I wanna turn up one time
My baby turn off the lights
I'll be your lover tonight

International love
International boy
International girl
International trips
Shay you know we run this
Shay you know I'm on this
Shay I put you on trips

Say I no like stress o
So make you give me my space o
What's the level yeah
We wanna party like Friday

I no dey come to look your face o
Plenty things wey man dey face o
Now my eye e don dey red o
I was tryna find the ego
Now the hustle don dey pay o
Plenty money come to spray o
Now the girl dem like to bend low
When the party don dey shele
I no dey come to look your face o
Plenty things wey man dey face o
Now my eye e don dey red o
I was tryna find the ego
Now the hustle don dey pay o
Plenty money come to spray o
Now the girls dem like to bend low
When the party don dey shele
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Utobong Ikot
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for International Love (Radio Edit) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the trash
2| symbol at the bottom of the thumbs up
3| symbol at the bottom of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid