song lyrics / Settup / Settings lyrics  | FRen Français

Settings lyrics

Performers SettupBarry Jhay

Settings song lyrics by Settup official

Settings is a song in Yoruba

Da da da
Settup oh

See me I dey here
I gat nobody
Na only one life I dey live
Eh shey you wan know my p

I dey try forget all my worries
Cause this life na long journey
Crew wey we dey
Them dey comot us for settings
Eh eh

Even for the crew wey you dey
Another crew dey there too ehh
Even for the gang wey you dey
Another gang dey there too eh

Even for the blood wey you claim
Another blood dey there too eh
Even for the street wey you claim
Another street dey there too eh

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh
Eh eh eh eh eh yeah

Aiye dun je ju iya lo oh
Ma jaiye ori mi
Mi o mo eni Ola oh oh

Me I wanna chop this life
Me I wanna go east west north and south
Me I wanna go everywhere
Me I wanna touch down all around the world

If you no get money ahh
You no be nobody
Na person wey get money
Na him be somebody

Me I wan be somebody
Before them comot me for settings
Say me I wan be somebody
So I go fit make my own settings
Straight

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh
Eh eh eh eh eh yeah

All I want is what is meant for me
Cause you gats just get money
Mo fe lo jaiye overseas yeah yeah

All I want is what is meant for me
I just want to succeed
My mama pray for me eh

Even for the crew wey you dey
Another crew dey there too eh
Even for the gang wey you dey
Another gang dey there too eh

Even for the blood wey you claim
Another blood dey there too eh
Even for the street wey you claim
Another street dey there too eh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Ubogu Godsent Ubogu Godsent
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Settings lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol at the bottom of the cross
3| symbol to the right of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid