song lyrics / Sarah Heaven / Miraculous Sign lyrics  | FRen Français

Miraculous Sign lyrics

Performer Sarah Heaven

Miraculous Sign song lyrics by Sarah Heaven official

Miraculous Sign is a song in English

Miraculous Signs

miraculous signs and amazing things na em God dey do for him children o,

when you thirst am,

you go see am o, you go know say watin i dey talk na true 3x



the blind dey see,

the lame dey walk,

the deaf dey hear,

the dumb dey speak,

the woman with the issue of blood na old story

, make you come see am with your own eyes o,

even doctors now dey testify,

them say them treat but na God dey heal,

scientists no get mouth to talk am o,

with all the vaccine yet them no fit o.

Na who go straight watin God done bend Abi na who bend watin God done straight,

my brother watin una need na God mighty hand wey dey do mighty things in a mighty way. (Repeat chorus) 2x



okwa ghi bineligwe nka ator,

manudeghi nedeneluwa,

na who go curse watin God done bless,

Abi na who go bless watin God done curse.

Make una clap una hand for God o,

make una clap una hand for Jesus,

make una clap una hand for Holy ghost na Him be my Chi wey dey make me shine. (Repeat chorus) 2x
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Miraculous Sign lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the envelope
2| symbol to the right of the eye
3| symbol to the right of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid