song lyrics / Sabi / Sabi Anthem lyrics  | FRen Français

Sabi Anthem lyrics

Performers SabiYungAce

Sabi Anthem song lyrics by Sabi official

Sabi Anthem is a song in English

SABI

(Shey you sabi say)
You fit to conduct your business with no worry
(You sabi say)
Easy tracking of the person wey dey owe you money
(Shey you sabi say)
You can avoid people from telling you sorry
(You sabi say)
You can monitor your spending all on your phone

(I don sabi say)
I can track my money to avoid stories that touch
(I sabi say)
That I can keep my customers closer
I don sabi say
I can avoid people from telling me sorry
I sabi say
Monitor my business all on my phone


Calculate all your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi o o o)

Mónì ko calculate your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi)

(Shey you sabi say)
You fit to conduct your business with no worry
(You sabi say)
Easy tracking of the person wey dey owe you money
(Shey you sabi say)
You can avoid people from telling you sorry
(You sabi say)
You can monitor your spending all on your phone

Calculate all your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi o o o)

Mónì ko calculate your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Sabi Anthem lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the envelope
2| symbol to the right of the smiley
3| symbol at the top of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid