song lyrics / SP / Boss Talk lyrics  | FRen Français

Boss Talk lyrics

Performer SP

Boss Talk song lyrics by SP official

Boss Talk is a song in English

This life na per head na per head
Everybody get their own watin watin dey worry them
Distress naso dem dey beg
After dem don use their mouth talk watin no concern them
Dem go say dem go say
But I no send na my own I dey chase
Everyone get their own for their body no carry your P come join for my body
Hallelujah
Cut your coat according to your size
As you see me so me I stand proper
After many roll up I dey gallant
No jonze my lighter no pose for road
Make God dey bless me break all my yoke
No talk the things wey go make guys kolo
Na then you go know say the street no dey joke

Boss talk
Boss talk
If you no know things shut up
Even if I fall I go rise up
Follow my sound make you turn up

Boss talk
Boss talk
If you no know things shut up
Even if I fall I go rise up
Follow my sound make you turn up

Follow my sound make you turn up..

Naso e go be
Be like I don shark many cups of Hennessy oh yea
Me I want to chop the money
Boss talk whenever they hear me dey speak uyeah
Heavy is the head heavy on the head
Make you no dey be me I dey vaunt so make you dey on the bench
No be by who hustle pass but who God bless that's why I no fit dey brag on them
No jonze my lighter no pose for road
Make God dey bless me break all my yoke
No talk the things wey go make guys kolo
Na then you go know say the street no dey joke

Boss talk
Boss talk
If you no know things shut up
Even if I fall I go rise up
Follow my sound make you turn up

Boss talk
Boss talk
If you no know things shut up
Even if I fall I go rise up
Follow my sound make you turn up

Follow my sound make you turn up..
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Semilore Adeyemi
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Boss Talk lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the heart
2| symbol at the top of the camera
3| symbol at the bottom of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid