song lyrics / Runnar / Monalisa lyrics  | FRen Français

Monalisa lyrics

Performer Runnar

Monalisa song lyrics by Runnar official

Monalisa is a song in English

Iyee hmm
Oh no no
Say they call me ru cash
Yeah yeah

I dey maya for you
Cause things wey you do me
Make me mad oh
I'm crazing for you
See dey thing wey you do me
Make me craze oh yeah yeah
Monalisa ooh
Monalisa ooh
See wetin you do to me
You do to me
You do to me
You do to me
Monalisa yeah yeah
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey craze for you
What if I say make you be my lover
What would you say
What would you do
If I come through for you
Cause dey things wey you do me
Make me mad oh
Cause dey things wey you do me
Make me craze oh yeah yeah
Monalisa ooh
Monalisa ooh
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey craze for you
Say I dey fall for you oh
Say I dey fall for you oh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Monalisa lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the television
2| symbol at the bottom of the trash
3| symbol at the bottom of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid