song lyrics / Rudeboy / Vitamin D lyrics  | FRen Français

Vitamin D lyrics

Performer Rudeboy

Vitamin D song lyrics by Rudeboy official

Vitamin D is a song in English

Your body , body body
Your body, body body
Your body , body body
Your body …

CHORUS
she say make I give her
Vitamin c , vitamin c
Me switch up the game me give her
Vitamin D , better vitamin D
As I de pull-up na rain de fall ohh
Na so de thin de burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah …

VERSE 1
It is a vitamin something
Making her melanin popping
Her body soo weak need strong thin
She’s feeling lonely no fronting
Na na …

PRE - CHORUS
your body , body body
You don’t need a doctor
na me go de run your case
When you reach the bus stop
Make you just de come my place
If dem call you Uche
I go still de look your face
I go de look your face

CHORUS
she say make I give her
Vitamin c , vitamin c
Me switch up the game me give her
Vitamin D , better vitamin D
As I de pull-up na rain de fall ohh
Na so de thin de burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah …

VERSE 2
I give her vitamin wey de bring the ginger
the energy to loose control
Wetin I give her wey de sweet her
e de sweet her and I cant deny

PRE - CHORUS
your body , body body
You don’t need a doctor
na me go de run your case
When you reach the bus stop
Make you just de come my place
If dem call you Uche
I go still de look your face
I go de look your face

CHORUS….
Oh yeah ….. yeah ehh …
Eehh.. It is a vitamin something
Vitamin D
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Vitamin D lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the eye
2| symbol at the bottom of the cloud
3| symbol at the top of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid