song lyrics / Roseboy MG / Idi Oremi lyrics  | FRen Français

Idi Oremi lyrics

Performer Roseboy MG

Idi Oremi song lyrics by Roseboy MG official

Idi Oremi is a song in English

Latikekere, Nimotinsishe oo
Komaseni to kimi Pele oo
You no see as I jump enter keke o
Before Sapa go catch me for here o
You already know as e Dey be
I sabi the thing like Doremi
Dem talk my matter na abosi
Cover my face, I no dey see
Alariwo (Aww Aww)
We no dey talk awilo (Aww Aww)
Dance to my amapiano (Aww Aww)
I give them the vibe, Dem bendlow (Aww Aww)
Alariwo (Aww Aww)
We no dey talk awilo (Aww Aww)
Dance to my amapiano (Aww Aww)
I give them the vibe, Dem bendlow (Aww Aww)
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi, Idi Oremi
Idi Oremi Jalanjolo
Check out my style
Check out my vibe
Na me dey make their party come alive
Dem want to dance
Dem con Dey shy
Make dem no use money straff my wife
Hello Sisi Monica
I'm Roseboy and it's nice to meet yah o
Shey toba dale, shey ale Rira o
Make Nobody catch me for area o
Alariwo (Aww Aww)
We no dey talk awilo (Aww Aww)
Dance to my amapiano (Aww Aww)
I give them the vibe, Dem bendlow (Aww Aww)
Alariwo (Aww Aww)
We no dey talk awilo (Aww Aww)
Dance to my amapiano (Aww Aww)
I give them the vibe, Dem bendlow (Aww Aww)
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi, Idi Oremi
Idi Oremi Jalanjolo
Ishe kekere owonla
Money wey go make me dey para
E no go bad if I pull up in a Tesla
Kolorun samin si Adura
You already know as e Dey be
I sabi the thing like Doremi
Dem talk my matter na abosi
Cover my face, I no dey see
Alariwo (Aww Aww)
We no dey talk awilo (Aww Aww)
Dance to my amapiano (Aww Aww)
I give them the vibe, Dem bendlow (Aww Aww)
Alariwo (Aww Aww)
We no dey talk awilo (Aww Aww)
Dance to my amapiano (Aww Aww)
I give them the vibe, Dem bendlow (Aww Aww)
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi lemio fisi
Idi Oremi Jalanjolo
Idi Oremi, Idi Oremi
Idi Oremi Jalanjolo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Molumo Emi
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Idi Oremi lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the clock
2| symbol at the bottom of the star
3| symbol to the left of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid