song lyrics / Random / Mind My Business lyrics  | FRen Français

Mind My Business lyrics

Performers RandomDessy

Mind My Business song lyrics by Random official

Mind My Business is a song in English

Owo owo owawa wawa
Mr Ran Random
Naa na nana naana Whaat
Hmm Call me DessY

Now we living d good life
I remember back then we no see light ehh
Reminiscing d bad times
Wen no way to sustain
Buh we dey ground ehhh
Now we living d gud life
Coming out from d tunnel to see light ehi
No audio cash
We never fake to make
my brother this real life.

Enjoyment no go kill person
For many things wey my eyes don see
If u dey my shoe u go learn lesson
I’m living my life I no kill person eh
Enjoyment no go kill person
For many things wey my eyes don see
If u dey my shoe u go learn lessons
I’m livin my life i no kill person

Na why I dey SHAYO
dey mind my business
Like say I no dey see dem
Na God be my witness I swear ehh
Na why I Dey shayo dey mind my business
Like say I no dey see dem
Na GOD be my witness ehhe ehhe

Who never go no fit tell who don go come
Only for d paper me I focus
No fit envy another man
Steady winning wit my gees na d prayer na
That’s why wetin dem do no concern me
I never pay no attention to gossip
For d money I’m steady grinding
If no be money matter make u no Dey call me

And I know I know say e go sure for me
This year I go get money
I know say me I’m born to win
And I must win
And I know oh
I know say e go sure for me
This year I go get money
I know say me I’m born to win
And I must win
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Mind My Business lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cross
2| symbol at the top of the padlock
3| symbol at the bottom of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid