song lyrics / Preye Odede / Eyene Nyor lyrics  | FRen Français

Eyene Nyor lyrics

Performer Preye Odede

Eyene Nyor song lyrics by Preye Odede official

Eyene Nyor is a song in English

Enyene Nyor (Marvelous) - Preye Odede

...

ooooooooooooooooooooooooo

ooooooooooooooooooooooooo


ohhh na na

ehh yo

ayaya

Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory

{Kpukpru S'abasi
Anamde Ku'wem Mi
(What God didin my life is ...)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S'abasi
Anamde Ku'wem Mi
(What God didin my life is ...)
Emenyene Nyo (Marvelous }

I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things you've done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)

{Kpukpru S'abasi
Anamde Ku'wem Mi
(What God didin my life is ...)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S'abasi
Anamde Ku'wem Mi
(What God didin my life is ...)
Emenyene Nyo (Marvelous }
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than'k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh

Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Eyene Nyor lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol at the bottom of the envelope
3| symbol to the right of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid