song lyrics / Plus One / Hustle Mode lyrics  | FRen Français

Hustle Mode lyrics

Performer Plus One

Hustle Mode song lyrics by Plus One official

Hustle Mode is a song in English

Intro
Chiii Only Plus wey get one uhhhhhh
Turn it up o
Bring it up o
Oh wo wo wo wo wo

Pre chorus
All my nigga sare,
Kale ri ayewa o
When others dey calculate
Make we calcu fast o
Awon ti o mo bosenlo
Wonde mu Aye le o o
Araba tunramu
Odo ngbe arere o

Chorus
Oya turn it up turn it up
Paddy wa turn it up o o
Oya bring it on bring it on
Paddy turn your hustle Mode
Turn it up turn it up
Paddy wa turn it up o o
Oya bring it on bring it on
Paddy turn your hustle Mode

Verse 1
Oya wait, make
I tell you better thing
Let relate,(Let relate)
Wait! oya Pace
The time you see
Wey dey fast
No dey wait o, e no dey wait
Or we say the time no run
Na we dey haste o
We hustle tight
No be rush rush
When it's time Dem go rush us
Shebi Dem dey call us church boi
Very soon we go buy Porsche
Bcos we turn it up,turn it up
No be temple run temple run
We bring it on,
And hold on to the Lord

Chorus
Oya turn it up turn it up
Paddy wa turn it up o o
Oya bring it on bring it on
Paddy turn your hustle Mode
Turn it up turn it up
Paddy wa turn it up o o
Oya bring it on bring it on
Paddy turn your hustle Mode

Verse 2
Moti gbe Ojumi soke,
Iranlowo a de
Motun ma n sise gan
Miki se ere laye
Cos I know say na baba GOD
Wey dey bless the hustle
But I need to turn it up
Make I no come lazy
You need to carry your body
Gbe body e
Make Dem no come help you
Gbe body e
Make e no dey boring
Gbe body e
Make baba GOD dey bless
Gbe body e
We going higher,
Ayayaaaaa
No retire, tayayaaaaa
We dey reifire, fayayaaaa
Going higher......

Pre chorus:
All my nigga sare,
Kale ri ayewa o
When others dey calculate
Make we calcu fast o
Awon ti o mo bosenlo
Wonde mu Aye le o o
Araba tunramu odo ngbe arere o

Chorus:
Oya turn it up turn it up
Paddy wa turn it up o o
Oya bring it on bring it on
Paddy turn your hustle Mode
Turn it up turn it up
Paddy wa turn it up o o
Oya bring it on bring it on
Paddy turn your hustle Mode

Outro:
We hustle tight no be rush rush
When it's time Dem go rush us
Shebi Dem dey call us church boi
Very soon we go buy Porsche
Bcos we turn it up,turn it up
No be temple run temple run
We bring it on,
And hold on to the Lord
You need to carry your body
Gbe body e
Make Dem no come help you
Gbe body e
Make e no dey boring
Gbe body e
Make baba GOD dey bless
Gbe body e
We going higher,
Ayayaaaaa
No retire,
Tayayaaaaa
We dey reifire,
Fayayaaaa
Going higher
Ayayaaaaa
Only Plus One.......
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Hustle Mode lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cross
2| symbol at the bottom of the television
3| symbol to the left of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid