song lyrics / PhilKeyz / Rhythm nd Bass lyrics  | FRen Français

Rhythm nd Bass lyrics

Performers PhilKeyzTheGifted

Rhythm nd Bass song lyrics by PhilKeyz official

Rhythm nd Bass is a song in English

Oh no no...
Ok yesterday, my mama call me say are you ok...
I tell my mama say am very ok...
She say remember say your special baby...
I enter uni to study economics,
My music come scatter the premises...
What a bad guy, but they come dey feel my melody...
Cos na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Gimme the mic make I totori you,
I go knack you the beating and give you the melody...
Na the rhythm Nd Bass, make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them and the youngy them don dance to my melody
Na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Na the rhythm Nd bass
When the gbedu enter the system,
They say the thing is ringing inside my head,
I never see a gbedu wey sweet like this,
Mr Dj turn up the volume,
Shebi na mr melody give us the rhythm...
Baby oh, baby oh, baby...
Dance to the rhythm make we jolly oh...
No be today I dey knack the gbedu
cnd na my duty to dey give you the gbedu
Cos na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Make I hit you with the rhythm Nd Bass
Gimme the mic make I totori you,
I go nack you the beating and give you the melody...
Na the rhythm Nd Bass . . .Make I hit you with the rhythm Nd Bass
Say old mama them and the youngy them don dance to my melody
Na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Na the rhythm Nd bass
Na the rhythm Nd bass
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Rhythm nd Bass lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the smiley
2| symbol at the top of the helmet
3| symbol to the right of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid