song lyrics / P-Square / Bizzy Body lyrics  | FRen Français

Bizzy Body lyrics

Performer P-Square

Bizzy Body song lyrics by P-Square official

Bizzy Body is a song in English

We bring you back again the remix
With your bizzy body eh Yo P
Every body eh
Its the Weird MC lock this down
Eh eh eh eh eh eh
This the remix
This the remix
This the remix

Ok now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now Peter Paul and Shola
This na fresh from naija oya
See dem see dem dem done come back again now
l beg you sister abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
Cos me no like no pretender
So make you stop to dey look and start to dey groove
Peter and Paul dem be one no be two
Remember say dem get gbedu
Wey go make you soji
I love your boom boom bare
You make me really wanna touch your waist
When you hook up in the club oh
Give dem a run oh
Give dem a jump oh

With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say oh oh oooh oooh oooh
Oh oh oooh oooh oooh
Everybody say oh oh oooh oooh oooh
Oh oh oooh oooh oooh Rudeboy

We done bring back the remix
Everybody in the club una dey feel me
You dey soji Mr DeeJay you dey kill me
Whine up your body If you dey dig me
So make you tease me tease me till I lose control
Cos your know why my sister we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother eh
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no be losers we dey shun now
Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa
Gunshot oh replace another

Make you stop to dey look
Peter and Paul dem be one no be two
Remember say dem get gbedu
Wey go make you soji
Again I love your boom boom bare
You make me really wanna touch your waist
When you hook up in the club oh
Give dem a run oh
Give dem a jump oh

With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say oh oh oooh oooh oooh
Oh oh oooh oooh oooh
Everybody say oh oh oooh oooh oooh e yago l'ona
Oh oh oooh oooh oooh Weird MC dey come

What you gonna do
Where you gonna hide
When you wanna show any sort of vibe
We got the club so knocked down down
We wanna move your bizzy body now body now
Kini mo wi kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling no glocking
No stalling no shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no be losers we dey shun now
Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa
Gunshot oh replace another

Make you stop to dey look
Peter and Paul dem be one no be two
Remember say dem get gbedu
Wey go make you soji
Again I love your boom boom bare
You make me really wanna touch your waist
When you hook up in the club oh
Give dem a run oh
Give dem a jump oh

With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Yo P run this Rudeboy
We bring it back again the remix
With your bizzy body eh Yo P
Everybody eh
Run thing down
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: BARRETT STRONG, EDDIE MORLEY GRAY, MIKE VALE, NORMAN J. WHITFIELD, TOMMY JAMES
Copyright: Cloud9, Downtown Music Publishing, Royalty Network, Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for Bizzy Body lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the clock
2| symbol to the left of the television
3| symbol to the right of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid