song lyrics / Oxlade / TABLES TURN lyrics  | FRen Français

TABLES TURN lyrics

Performers OxladeMoelogo

TABLES TURN song lyrics by Oxlade official

TABLES TURN is a song in English

Small boy from the ghetto wey dey try make some money
Young boy wey dey talk say e no go lead to nothing
Small boy for the hood wey dey talk say him brain no correct
But as you see the boy dey grow

Only if they knew say the boy go blow
Only if they knew he go shut down show
Them for no reason am bad
Them for no try talk am like that

Them for no try bring am down
But wetin dem forget be say

Tables turn oh
E fit be your turn today,
Tomorrow make e be my turn oh oh yeah

Omo no loose guard oh
Omo boy no reason am
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow

Just be doing good
Oh doing good
Cause good na him be koko
Doing good

Biko just do good
Oh do good
(Good na the koko doing good)

Do you believe in karma? (Karma karma)
Aiye a'kama aiye to'to
Do you believe in karma? (Karma karma)
(Aiye to'to Logo)

I remember then
When I no get anything but I get talent
Yes I get talent

Shey you remember then?
When boy no chop no money
Shey l'on fi mi gba le
Now they need my talent oh

Kekere latin mo Oba o
Olorun ni mo ola o
Awon to so pe aoni de be
Se ni olayiwola

People talk and laugh when you can't do
But when God blesses you they forget oh

That tables turn oh
E fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn oh oh yeah
Omo no loose guard oh
Omo boy no reason am
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow

Just be doing good
Oh doing good
Cause good na him be koko
Doing good
Biko just do good
Oh do good
(Good na the koko doing good)

Hello Olaitan mi
Bawo ni nkan nbe yen o?
Shey nkan lo dede?
Oloun a wa pelu e

Wa se ori re
Gbogbo ise to'n da wole ayo ori si re
Gbogbo ona o toh so pe o fe blow ni oruko Jesu o blow
Gbogbo oju gbogbo ile lo ri ogo re
Mi o ni ro'go o'sunku
Olo'go oro
Mi o ni ro'go osupa

Gbogbo oju lo'ma ri ogo Oloun ninu aiye e
O de ni si te o
O ni si irin
O ni kegbe ide irawo re
E'yo to owo aiye o de ni le gbo mo le
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: EJIDIKE EMMANUEL, OLAITAN ABDULRAHMAN IKUFORIJI
Copyright: Downtown Music Publishing, Songtrust Ave

Comments for TABLES TURN lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the clock
2| symbol at the top of magnifying glass
3| symbol to the right of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid