song lyrics / Olatop Ekula / 18:05 (feat. Boyzansky & Benakuzzy) lyrics  | FRen Français

18:05 (feat. Boyzansky & Benakuzzy) lyrics

Performer Olatop Ekula

18:05 (feat. Boyzansky & Benakuzzy) song lyrics by Olatop Ekula official

18:05 (feat. Boyzansky & Benakuzzy) is a song in English

Master T
Your producer
As I dey my lane brother shey you dey lane
Oma join bad gang koto mowe
Omo oromi pass ewe
Make I reason take my sorrow away
I dey hustle mi o se ole o
Alaboyun gan Kimi pele o
Eni nfi nuto wanse yeye
i dey hustle like jaki
Mama ni olowo loman tasi
I dey find muller
no be the one wey dey Bayern
Oro owo lemi ntasi
Baba I no deh rush you but check time
Check time
And I don dey give them for a long time
Longtime
I no too speed but I runtime
Yeye
Irawo lomo I no chase clout hmm
Baba I no deh rush you but check time
Check time
And I don dey give them for a long time
Longtime
I no too speed but I runtime
Irawo lomo I no chase clout
Boyzansky
Edumare shower me your blessings
Sapa no good for body
Chasing all my racks he no sabi kokanmi
Me grind for me pay day I don hear before
Eni sise sha Lon ti ere
No time no time for debate
This kind of song only legend fit relate
Say when I start to make am
Mama and Papa no go late
Wonma ti Iran wo you gon use to the name
When I vibe my people go Dey dance
My mission is so wide Kaluba I Dey find
Me fight for the thou dem call me Jackie Chan
I Dey kill every role nobody badder than
Me won chop all the grace
No want disgrace
Sapa na bad thing money me Dey chase
Go check gain after pain
You go still find my name
I Dey pray everyday make my god no shame
Baba I no deh rush you but check time
Check time
And I don dey give them for a long time
Longtime
I no too speed but I runtime
Yeye
Irawo lomo I no chase clout
Baba I no deh rush you but check time
Check time
And I don dey give them for a long time
Longtime
I no too speed but I runtime
Irawo lomo I no chase clout
Baba bless me today
Cause I no know tomorrow
Make I forget all my sorrow
From sundown to sunrise
Me I want dey give I no want Dey borrow
No want get fame with no shishi
Ladugbo mi na zero pity
Ina mur jungle sheybi e be only me
Emi tilo sodo mofi kan kan fori mi
Oromi owo olohun lowa
Me I no dey foor I no Dey carry shoulder
Ajeh for once me I never sober
Toba tu fe yiwo kepe jah jehoval
Funmi lowo topo baba plenty plenty
Cause my eye e don to see many shenking
Shey you go like know as the matter be
Funmi lowo topo kile toju mama mi
Baba I no deh rush you but check time
Check time
And I don dey give them for a long time
Longtime
I no too speed but I runtime
Yeye
Irawo lomo I no chase clout hmm
Baba I no deh rush you but check time
Check time
And I don dey give them for a long time
Longtime
I no too speed but I runtime
Irawo lomo I no chase clout
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Akorede Oluruntoyin, Alowo Opeyemi, Hassan Olamilekan
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for 18:05 (feat. Boyzansky & Benakuzzy) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the heart
2| symbol at the bottom of the thumbs up
3| symbol to the right of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid