E Sure for You 2 is a song in English
Onaana Onaa na as iyoo okwa anyi nia Ofour2
Say na that same boy wey be started from nobody o
247 i dey hussle.i dey grind till i make money o lord i go against anything wey go bring sorrow eledumare bless me baba make you give me owo
My brother nobody dey for me o when I no get money omany years ago we dey soak garri o but thank.God e sure for me o
My brother nobody dey for me o when I no get money omany years ago we dey soak garri o but thank.God e sure for me o
e sure for you too my brother rrr my brother esure for you brother my bro
e sure for you too my brother rrr my brother,,, e sure for you brother my bro
e sure for you too my brother rrr my brother,,, e sure for you brother my bro
I swear mpa if i ve charger i go dey charge you ka iwube so oku and if you ever joke with my bro mpa m jide gi onwu
if you weren't talking biz waa ife wetere ego bu olu
my brother nyem small time cos I gat you ma na ego ji olu
Abobi don't think much
please just chill alobam
M ga enye gi update
m ga e make sure na aloba gi once na aloobam
Umu aloba Lubam
Igo put you through
ndi ozo na ebegodu I go make you cruise
Your absence na emem m di confused your company sef na ato nwoke ka lemon juice
Say na that same boy wey be started from nothing babaoo
Your love is too much o
I go dance I go shake my dada oo
Say na that same boy wey be started from nothing babaoo
Your love is too much o
I go dance I go shake my dada oo
Bro you deserve accolade,,settings gi di accurate
my bro first for life all over the continent
Ma afam adiro na low
kitikpa gbagbuo government
I gat my eyes on my bro Maka achodim inu sentiment
Onye uwa atughi anyia ka jehovah jireh na agozi
just putting work even yahoo yahoo ka some guys na alozi
Ine Anya na your tele now kedu onye ina afuzi
no more hussle o clock Coal city Boys na akuzi