song lyrics / Norquerbeats / From Africa (feat. Speechless) lyrics  | FRen Français

From Africa (feat. Speechless) lyrics

Performer Norquerbeats

From Africa (feat. Speechless) song lyrics by Norquerbeats official

From Africa (feat. Speechless) is a song in English

Why me
Why
Why me
Why they wanna minimize me
Sofun won kan normalize e
Emi gan gan ni Moon
I roll fast with the beat
But dem wan me go slow
I no slack with the bitch
She's on a slow mo
Baba tan imole si ona mi
Maje ki'n subu
I dey work fast and pray
I no fit lose
Make i tell you something
Una no fit deny
E dey enter body
Like cold drinks
From Africa
I dey vibe no come dull my ginger
Fuck up anybody wey think say na play
Dem Mooners do it for me any day
Anytime I miss my Nigga
I light one up for my Nigga
Pray make i no fade away
Make i no fade away
Omo dem whine me
No be small thing
E come be like horror film
Every scene scary like Ms Kelly
Mogbe taye mogbe kenny
I killed two bird with a stone
Carry them go my zone
I can be teaching them Mathematics with a bunch of Os
Baba tan imole si ona mi
Maje ki'n subu
I dey work fast and pray
I no fit lose
Make i tell you something
Una no fit deny
E dey enter body
Like cold drinks
From Africa
I dey vibe no come dull my ginger
Fuck up anybody wey think say na play
Dem Mooners do it for me any day
Anytime I miss my Nigga
I light one up for my Nigga
Pray make i no fade away
Make i no fade away
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Dolapo Olasehinde
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for From Africa (feat. Speechless) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the heart
2| symbol at the bottom of the cross
3| symbol to the right of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid