song lyrics / Magnífico / Odogwu (feat. EmperoR) lyrics  | FRen Français

Odogwu (feat. EmperoR) lyrics

Performer Magnífico

Odogwu (feat. EmperoR) song lyrics by Magnífico official

Odogwu (feat. EmperoR) is a song in English

Emperor what's up
Magnifico
Yunno the vibe ahh
K-sound at it again
Odogwu Odogwu my guy
Odogwu Odogwu dey lie
Odogwu dey waka for night
Odogwu no like to reply
He met Charity and said hi
He said to Racheal goodbye
Odogwu no like to dey buy
Odogwu go wan verify
Odogwu no like to dey fry
Odogwu go prefer the rice
Add beans sef odogwu go buy
Odogwu go fit wan deny
Make the story dey certified
You don see Odogwu dey high
Odogwu go prefer X1
Add the Coke Odogwu go draink
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu na bad guy you grab
Odogwu wear native dey sag
You and your guys be like pack
Wolves around hope you heard
Odogwu controlling like pad
Too much money in the bag
I'm not your baby call me Dad
Tell the babes make dem lap
No dey frown no dey sad
Shey na money you dey lack
Containers coming from Chad
Shey you remember the past
When nothing in my bank
Now Odogwu dey scam
EDD, ID me Odogwu dey run all the jab
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu Odogwu you bad
Odogwu go fit wan comot
Odogwu no like to dey show
Black will be good for the night
Kill am with my Nike slides
Odogwu Odogwu dey ball
Odogwu na player for Church
Odogwu dey dribble like mad
Odogwu wan run am like bike
Odogwu Odogwu is bad
Odogwu is bad put calls
Standing twice as tall
Gorilla no fit fall
Odogwu shut down mall
Buy everything for store
Everyday pedicure
Odogwu get protocol
Odogwu dey sip alcohol
Odogwu dey watch football
Turn am on when Chelsea dey ball
Odogwu go wan analyze
Set formation for the coach
Listen the beat go soon drop
Just dey hear e go drop
Shey you see e don drop
Odogwu dey flex non stop
Listening to hip hop
Odogwu just dey hot
Cops come knocking on the door
Everywhere na gunshot
Glocks all up in the air
Odogwu disappear {Pear}
Odogwu disappear {Pear}
Something huge go soon drop
Odogwu don start to dey shop
Everyday Odogwu dey ball
Odogwu dey flex nonstop
Area people don dey talk
Odogwu dey pull up with range
Put EFCC on call {Call}
Put EFCC on call!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Joshua Mathias
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Odogwu (feat. EmperoR) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the television
2| symbol at the top of the camera
3| symbol at the bottom of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid