song lyrics / Korede Bello / Hard Girl, Hard Guy lyrics  | FRen Français

Hard Girl, Hard Guy lyrics

Performer Korede Bello

Hard Girl, Hard Guy song lyrics by Korede Bello official

Hard Girl, Hard Guy is a song in English

You see yeah
All this forming that you're forming
I already know what's going on

Shey dey form hard girl
But on the inside she's a sweetheart
She dey, tell all the man dem make dem park well
She dey form hard girl now
She been hurt so many times
Say this love something, she no dey do again

'Cause she no wan cry
She no wan cry
Hard girl hard girl no dey cry
She don't even wanna try
She don't wanna cry
Hard girl hard girl no dey cry

But if e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy

Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa
Yawa

Sisi mi
Can I get a minute
Hmm more than a minute
'Cause the loving no dey finish
The loving no get limit
I no say you dey feel it
Oh yeah oh yeah
You should let me take care of you
You should let me dey there for you
Promise I'll be faithful and true

I'll never make you cry
Never make ya cry
Hard girl hard girl no dey cry
You should let me try
Should let me try
Hard girl hard girl no dey cry

If e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy

Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa

Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me take care of you
Kosohun ti o yawa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Korede Bello
Copyright: ONErpm

Comments for Hard Girl, Hard Guy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the cross
2| symbol at the bottom of the cloud
3| symbol to the right of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid