song lyrics / Kizzy / Liquor lyrics  | FRen Français

Liquor lyrics

Performers KizzyArenah

Liquor song lyrics by Kizzy official

Liquor is a song in English

Take a liquor cool your mind
If you get problems with your eyes
See all the people wey you cry for no go even mind cause dem no get you for mind
Don’t you give up don’t you cry
All of these pressures no Dey last
Cause at the end of the tunnel if you still Dey try you go definitely see your light

Pour some liquor ????
Make I just dey jonz get this feelings high
Pour more liquor
Take me away take me just dey go
Pour some liquor
Make I just dey vibe get my feelings high
Pour more liquor
Take me away Take me far away

Pour me liquor liquor liquor
Pour some liquor
Pour me liquor liquor liquor
Pour some liquor

Yeah yeah

Ogogoro no fii payin me o… ehh
And their juju no fii catch me
Cos I’ve been feeling very brand new
Or should I remind you …


Day by day ehh heheh
I Deh pray for grace ….. ehhh
make another man no go run my race …….
Ahnahn Hahn
Oyeah yeah yeah
Oh yeeah




So pour me Liqour
Steady on my grind I deh chase my figure
Henny and ice make i deh on liqour
Just wanna deh on liqour liqour
liqour liqour

pour me Liqour
Steady on my grind I deh chase my figure
Henny and l ice make i deh on liqour

Many things be stress my mind
I don deh lose my mind
Abegii pour me liquor


Make I just dey jonz get this feelings high
Pour more liquor
Take me away take me just dey go
Pour some liquor
Make I just dey vibe get my feelings high
Pour more liquor
Take me away Take me far away

Pour me liquor liquor liquor
Pour some liquor
Pour me liquor liquor liquor
Pour some liquor
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Liquor lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the suitcase
2| symbol to the left of the padlock
3| symbol at the top of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid