song lyrics / Kida Kudz / Buga lyrics  | FRen Français

Buga lyrics

Performers Kida KudzFalzJoey B

Buga song lyrics by Kida Kudz official

Buga is a song in English

Jiggy
E so fun won ko lo sempe

Who dem be
Wetin dem weight
Wetin I do
Wetin dem say

I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way

Who be that girl belly dancing
Girl put it on me
Got the fantasy
Baby girl tell me what's your fantasy
And no dey waste
No dey give me konji

Je kin ma je ise yen like a junky
Fi won le kan ma wo like a dundi
After the club tell me what it's gon be
And she want my blood just like a Zombie

Who dem be
Wetin dem weight
Wetin I do
Wetin dem say

I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way

Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money just Buga
Buga ko Buga

Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money just Buga
Buga ko Buga

See nobody go Buga me
Oga the jealousy no let them fit stand me (Buga)
No let your people dey tweet at me
Please pass me with un necessary misnahnady
Ahan wetin happen now

I pull up in Maserati
I no dey hear there voice from inside the taxi
O fe femi ooo she see me in the Versace
Okunrin meta that will be polyandry

Abeg, tell the bartender to bring 5 Hennessy
E no go better for the bagger
With the bad energy
Tell am, motor go jam am if e try anything
You no know my baby gèle e dey blind enemies

You can't tell me shit
Your swag never reach
So you can't share from our amenities
Where real gees gathers no you can't fellowship
If you say get werey we have medicine

Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money just Buga
Buga ko Buga

Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga

Baby girl what's your fantasy
I no say you fine pass me
Your body no be counterfeit
Can you come and pamper me

I'm jiggy
First class ticket
Fly you to Ghana from Lasgidi
International you bum bigi
You're the one even tho I'm taken
Jiggy

Wetin dem go do
Wetin dem go say
You dey make my heart go tingaligalin
When it's a party bring her with her friends
Like a cookie jar my finger in her thing

Hmm your back is thicker than a milkshake
About lift her like a suitcase
Up slam kick her like I'm Bruce lee
Kidakudz and Joey man a top slick
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Buga lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the helmet
2| symbol to the left of the eye
3| symbol at the top of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid