song lyrics / Kamp / Kokoka lyrics  | FRen Français

Kokoka lyrics

Performers KampLaud

Kokoka song lyrics by Kamp official

Kokoka is a song in English

Laud laud

Kilefe wi
Wetin dem wan yarn again o yeah
Kilefe so
Wetin dem wan talk again o
E je kin gbo yin
Wetin dem wan rap again o yeah
Kilefe so
Wetin dem wan yarn again
Sheboluwa lo so wipe


Bata mi a dun Kokoka o
Bata mi a dun
(Na me get the shoe na you get the shoe)
Bata mi a dun Kokoka o
Bata mi a dun
(Bata mi a dun ko)
Bata mi a dun Kokoka
Bata mi a dun
(Something something something something Dey my mind Na na na na na na)
Bata mi a dun Kokoka
Bata mi a dun

When i show its a energy someting
When i flow is a melody thing
man dem know say nobody can touch this
Girl dem know say nobody like this
I pull up in red light
What you say guy
I'm on red eye
It's on go
When I'm on stage I
Give dem rage i
Give dem danger
Dey want more
i no too like Ikebe
I dey like dem like agbani
I no dey like gbese
cbeg no play with my money
Biggy bag biggy voice
Biggy thug biggy boys
I Dey for the side with the ones
cnytime wey we comot
Dem go yarn say


Bata mi a dun Kokoka o
Bata mi a dun
(Na me get the shoe na you get the shoe)
Bata mi a dun Kokoka o
Bata mi a dun
(Bata mi a dun ko)
Bata mi a dun Kokoka
Bata mi a dun
(Something something something something Dey my mind Na na na na na na)
Bata mi a dun Kokoka
Bata mi a dun


This is my life
Imma leave
how I like
I decide
what's the plan
not a man not my friend nor the ends
It's my time
Feel alright
It's all night
With the vibe
You can dance
But don't fight
You decide
What you like


Kilefe wi
Wetin dem wan yarn again o yeah
Kilefe so
Wetin dem wan talk again o
E je kin gbo yin
Wetin dem wan rap again o yeah
Kilefe so
Wetin dem wan yarn again
Sheboluwa lo so wipe

Bata mi a dun Kokoka o
Bata mi a dun
(Na me get the shoe na you get the shoe)
Bata mi a dun Kokoka o
Bata mi a dun
(Bata mi a dun ko)
Bata mi a dun Kokoka
Bata mi a dun
(Something something something something Dey my mind Na na na na na na)
Bata mi a dun Kokoka
Bata mi a dun
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Kokoka lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the television
2| symbol at the bottom of the target
3| symbol to the left of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid