song lyrics / KOJO BLAK / Union lyrics  | FRen Français

Union lyrics

Performer KOJO BLAK

Union song lyrics by KOJO BLAK official

Union is a song in English

You carry energy for your body


and the medicine wey dey make man dey horny

She got my picture for gallery

But she con dey do her body like sey she no know me



My baby no dey do busy body

Make my thing stand longer on a journey

You cover up all of your body

All them other boys them no even go dey notice, your booty banging



Baby na the reason I dey want give you all of my money

My money

You the only reason me no carry panadol for my body

You study pharmaceutical for my loving

Your body like bulldozer, you be heavy

Body overload you dey physically hold



Oh no no



Girl me loving that your

Waist

Will you gimme little

Shake

Cos you whine better

Yeah

And align better

Yeah

Dutty wine like you from Jamaica

high me like cocaina



Girl me loving that your

Waist

Will you gimme little

Shake

Cos you wine better

Yeah

And Align better

Yeah

Dutty wine like you from Jamaica

high me like cocaina



I no fit lie you dey ginger

Only you wey fit in my uniform

I no fit drag you into danger

Na you dey comfort me

My darling

You make I follow you like a maniac

no man fit divide our union

Many pretty girls you be different

You be decent and them no fit notice

Your booty banging



Baby na the reason I dey want give you all of my money

You the only reason me no carry panadol for my body

You study pharmaceutical for my loving

Your body like bulldozer, you be heavy

Body overload you dey physically hold



Oh no no



Girl me loving that your

Waist

Will you gimme little

Shake

Cos you whine better

Yeah

And Align better

Yeah

Dutty wine like you from Jamaica

high me like cocaina



Girl me loving that your

Waist

Will you gimme little

Shake

Cos you whine better

Yeah

And Align better

Yeah

Dutty wine like you from Jamaica

high me like cocaina
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Union lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the target
2| symbol to the right of the eye
3| symbol to the right of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid