song lyrics / KCee / Dem Go Hear lyrics  | FRen Français

Dem Go Hear lyrics

Performers KCeeTekno

Dem Go Hear song lyrics by KCee official

Dem Go Hear is a song in English

It's mymymystro on the beat baby chaa
Eheeeh eh slim daddy daddy
Jaga jaga e money Tekino Kcee

Dem dem go hear word oh
Dem dem eh dem dem dem go hear word oh dem go hear
Eheeeh dem dem dem dem must to hear word oh
Say dem go hear who e dem dem dem who u be
Dem dem dem go hear word oooh na na na
Oh na na na na na na

Sharp girls on the dance floor heer
Play the music dem ran go dunno
My rude girls demma jango
Nobody can test when we come through kpuu
Shey you dunno dunno ooh
Plenty things you dunno ooh
Hai see me just dey fly like this
Thank God for the life i live ha
Who I be who I be
Wetin be this wetin be this
Wey baba God dey bless me like this bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
Based on logistics pakara to this

Gan ga ga ga ga ga ga ga ga ga ga gan
Lan ganza dem go hear word
E le le le le le le le le le le le
Kokose dem go hear word oh
Eh dem go hear word o
Eheeeh eh
Dem must to hear word ooo
Uwi eh
Dem go hear word oo o na na na na na na na na na na

Slim daddy when the gbedu enter dem dey feel am oh
Ukwu ataka ka mmaya o
When the gbedu drop o dem dey feel am oh
Amaka come make we shokoto
Unu ge egbu mmadu eh eh skuku
Na wetin she tell me you know them
Unu ge egbu mmadu eh eh
My brother you go kill person o na wetin she yarn me
Say baby pause and rewind eh
Baby girl i like the way you whine eh
Anything you want you can have it
Talkie talkie talk you can ride it

Gan ga ga ga ga ga ga ga ga ga ga gan
Langanza dem go hear word
E le le le le le le le le le le le
Kokose dem go hear word oh
Eh
Dem go hear word oh
Eheeeh eh
Dem must to hear word oooh
Uwi eh
Dem go hear word ooh na na na na na na na na na na

Who I be
Wetin be this
Wey baba God dey bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
Based on logistics
Pakara to this

Gan ga ga ga ga ga ga ga ga ga ga gan
Langanza dem go hear word
E le le le le le le le le le le le le
Kokose dem go hear word
Mix flazing
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Augustine Miles Kelechi, Kingsley Chinweike Okonkwo

Comments for Dem Go Hear lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the envelope
2| symbol to the left of magnifying glass
3| symbol at the bottom of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid