song lyrics / K-Brwn / Iyawo lyrics  | FRen Français

Iyawo lyrics

Performers K-BrwnZaki Amujei

Iyawo song lyrics by K-Brwn official

Iyawo is a song in English

Onome o o
She chop my liver
Na anything she ask for
Na me dey give her
Sweet Onome
She chop my pizza
cnd I don consider yeah
I no go leave her

If you give me love I no go fail
To ba fe kin wa I no go tey
Spend money on you like I'm dangote
cnd I no care Wetin dem bad man go say
Coz you're my Iyawo

cya mi o ja lati bibeji
My iyawo
Epo n be Ewa nbe

Your summer body go burn my body up o
When your body dey touch my body offload
Money dey so you bring your body come close
I Dey behind you while you touching your toes

If you give me love I no go fail
To ba fe kin wa I no go tey
Spend money on you line I'm dangote
cnd I no care Wetin dem bad man go say
Coz you're my Iyawo

cya mi o ja lati bibeji
My iyawo
Epo n be Ewa nbe
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Iyawo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the smiley
2| symbol to the left of the helmet
3| symbol to the right of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid