song lyrics / Joey Benks / Like Ye lyrics  | FRen Français

Like Ye lyrics

Performers Joey BenksSean Dampte

Like Ye song lyrics by Joey Benks official

Like Ye is a song in English

They wanna lock me up like Ye!
They want mi to dey complain
They wan mi to scream Ye
Then control my destiny

They wanna lock me up like Ye!
They want mi to dey complain
They wan mi to scream Ye
Can't Control my destiny
(No way)

I don dey do the things wey you want
Even though no be things wey
I want to do
You too do
Now I don see the light
I Don dey do the things wey I feel I like
But you no dey like am
You dey show am

can't drink water drop
dem wan feed me i no chop
we nor dey go one bus stop
na wetin dey sup lock up

They wanna lock me up like Ye!
They want mi to dey complain
They wan mi to scream Ye
Then control my destiny

They wanna lock me up like Ye!
They want mi to dey complain
They wan mi to scream Ye
Can't Control my destiny
(No way)
cwoodah
yeye!
me ah step up with the rhythm
Bring yah truth to the rhythm
but yah all only see the lies
yeye

Even though they can't take it
and they know i got the stew
but dem no wan
gimme rice
yeye
every day every day by day
I just dey blaize
Dey do my thing!

emi gan gan
l'omo tan so
Emi gan gan gan
Say
mi now drink water drop cup
Dem wan feed mi
Mi ah no chop
Say Mi don reach
mi bus stop
Na Wetin dey sup
SHUT UP

They wanna lock me up like Ye!
They want mi to dey complain
They wan mi to scream Ye
Then control my destiny

They wanna lock me up like Ye!
They want mi to dey complain
They wan mi to scream Ye
Can't Control my destiny
(No way)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Like Ye lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the star
2| symbol to the right of the suitcase
3| symbol at the top of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid