song lyrics / Heinz / No Go Be Fool Again lyrics  | FRen Français

No Go Be Fool Again lyrics

Performer Heinz

No Go Be Fool Again song lyrics by Heinz official

No Go Be Fool Again is a song in English

Oo yeah
Oo yeah
Boii Heinz dey here soo

Normally I know I loyal
Many men want to trample on me
Dem use me because of money
Just because of money
Aje Aje_many things
Wey my eye don see Oshey
Omo no be play oo "mtcheeww"
Everything OnGod owey

Now I bubble everyday
I call my mama everyday
Tell her say hustle don pay
Been a long time coming

I no go be fool again
I no go be fool again
I no go be fool again
For all the times
Wey I fvck-up
I no go mumu again
I no go mumu again
I no go mumu again
For all the times
Wey I fvck-up

Many time I know I fvck-up
I no fit do am on my own OnGod
Many people see me as a bad boii
Many people wey I don serve OnGod
E don tey wey I hear from Mama
No time to de press phone
Time to de make calls
All my guys think say me I don loss
Many things wey my eye don see Oshe

I'm ah soldier
I'm ah fighter
I'm ah conqueror
I'm ah winner...

I'm ah soldier
I'm ah fighter
I'm ah conqueror
I'm ah winner...

I no go be fool again
I no go be fool again
I no go be fool again
For all the times
Wey I fvck-up
I no go mumu again
I no go mumu again
I no go mumu again
For all the times wey I fvck-up

I no go be fool again
I no go be fool again
I no go be fool again
For all the times
Wey I fvck-up
I no go mumu again
I no go mumu again
I no go mumu again
For all the times wey I fvck-up
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for No Go Be Fool Again lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the smiley
2| symbol at the top of the house
3| symbol to the right of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid