song lyrics / Geewealth / Time Go Tell lyrics  | FRen Français

Time Go Tell lyrics

Performers GeewealthMorexzy

Time Go Tell song lyrics by Geewealth official

Time Go Tell is a song in English

Time go tell just u wait and watch
Cos life na dice e go reach my turn
Tomorrow never die I go reach the top oh yeah
Morexzy
Geewealth Ola DC
Ola DC

Been in the game for so long
Me never give up cos I get God
Cos I Know soon I go rise up
Anyday anytime I stand strong
I fear not cos me I get God ehhh
Me never phor cos the table go turn ahnahn
E go shock u wen my time comes ehh
The blessing is surplus eh

Omo na time go tell
Time go tell
Omo na time go tell
Time go tell

Many many wey dem don talk
The prophecy wey dem don give
Only if too say na them be God o
Them go say make I no rise up
Emi omologo daya
I go get everything in abundance
Till I make am me I no go tire
Cos very soon God go answer prayer
Cos I get God and me I stand strong
I see no reason for me to give up
By God mercy I go rise up
Goodness and mercy shall follow up

Omo na time go tell
Time go tell
Omo na time go tell
Time go tell

Many many things wey I don hear but I lock up cos them no be God o
Only I know where me I dey come from and I no go relent o
Dem be dey prophesize say my future no go bright
But only I know, only I know say the blessing is so devine o ohhh yeah
Time go tell just u wait and watch
Cos life na dice e go reach my turn
Tomorrow never die I go reach the top
No matter what you do I go make more oh yeah

Omo na time go tell
Time go tell
Omo na time go tell
Time go tell
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Time Go Tell lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the suitcase
2| symbol to the left of the star
3| symbol at the top of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid