Material Baby is a song in English
Based on high voltage doings
Comot leg high tension
Shoo, they never tell you
This na Sugar Zaddy
World Obobaby Emmcee RNB
Freakhy Shineboy
Make we tell them how them dey do am na
Shoo Oghene
ShineBoy Karez
No be yesterday them born me
I know material when I see one, Aha
Anybody grudge for our matter baby
God go brush with caterpillar
Don Know it’s Freakhy
Chiiii
Omalicha na you be the apple of my eyes
Na you wey go chop my money for life
I want to give you everything you like
Just tell me everything I’ll buy
Omalicha asa do you want me?
If you don’t got a man
Would you let me know?
I was on the phone i be calling
See your matter dey for my head
Like i was hawking oh
Say, If you say yes then we go fly comot
Enemies give us space
You no be astronaut
It’s all eyes on us
Baby don’t be scared
I got you for Life
No be yesterday them born me
I know material when I see one, Aha
Anybody grudge for our matter baby
God go brush with caterpillar
Okele okele
I dor fall in love since a long time
I dor fall in love since a long time
Don’t you ever leave my side
Okele okele
Girl i fell in love since a long time
Girl i fell in love since a long time
Don’t you ever leave my side
Cos wherever you go
Whatever you see
Do not say No
When you need to say Yes
Baba Ibadan
Huh, haters
them try to stop our shine,
but me and you o baby girl
will never be apart baby,
ekuku mé Ku ,emumé mé mé
tara Zia all the haters
wé ta Zia fa nilé riri
imara asu ,nwanne suo na ikwe
oburu Zia na imara asuo
nwanne suo na ala. Hun
abgusi gbaa otele
otele amuru ako
baby girl me and you we will never be apart
baby
Okele okele
I dor fall in love since a long time
I dor fall in love since a long time
Don’t you ever leave my side
Okele okele
Girl i fell in love since a long time
Girl i fell in love since a long time
Don’t you ever leave my side
Give them Give them
My peperempe oya give them
Give them Give them
My peperempe oya give them
Ah! Ah! Money for you
My peperempe oya give them
Ah! Ah! Money for you
My peperempe oya give them
You don hear everything na
No let anybody tell you otherwise oh
I got you covered
Because i don see you
I don confirm you
Anybody wey try arrow our relationship eh
We go use him name take pick beans
Oghene
Love is sweet but no worry
I get the money to make am dey sweeter
Claret !