song lyrics / Fakman el Especial / I Have the Video (feat. Danny Deenex Bigtin) lyrics  | FRen Français

I Have the Video (feat. Danny Deenex Bigtin) lyrics

Performer Fakman el Especial

I Have the Video (feat. Danny Deenex Bigtin) song lyrics by Fakman el Especial official

I Have the Video (feat. Danny Deenex Bigtin) is a song in English

I have the video
I get the full video
I have the video
I get the full video
I have the video
Facknation
Toh bahd

Have you seen this video
Do u want the full video
Do u need the video
Do u wanna watch the video
I have the video
I get the full video
I have d video
I get the full video

Nigeria scatter scatter
Hey i gat d video
For Dis country we dey
Na so so so so nonsense dey hammer
Which day new year reach
Wey so so slangs don plenty for ground
First we start to dey mad
Now na video everywhere
Who get the full video
make you send am come my side
Oya start 2dey send
Make i join you for xender
Abi sey na whatsapp sure pass
Make irush go on my data
Oya e don enta
Mesef don get am

Have you seen this video
Do u want the full video
Do u need the video
Do u wanna watch the video
I have the video
I get the full video
I have d video
I get the full video

The video large
The video mad
Omo wetin i watch
Everywhere i have the video
Last last men but the video na wash
Wait ooo
No b him i watch
5gig vidi
Wey no get meaning
Who dey play wit me
I be badguy
With a bad gang
Oya feel the rhythm
First come
First serve
D real video don land for my hand
Things wey dey trend
No suppose give stress
But for dis video
Men omo i don sweat
So if you need am
Make una come get am
Form queue kum o
Make i no lose my temper
Make i dey chair jor
Make una suffer small
D real video na 30gig o

Have you seen this video
Do u want the full video
Do u need the video
Do u wanna watch the video
I have the video
I get the full video
I have d video
I get the full video
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Daniel Fakile, Samuel Fakile
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for I Have the Video (feat. Danny Deenex Bigtin) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol to the right of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid