song lyrics / Emmanuel Best / G GUARD (feat. VNERO) lyrics  | FRen Français

G GUARD (feat. VNERO) lyrics

Performer Emmanuel Best

G GUARD (feat. VNERO) song lyrics by Emmanuel Best official

G GUARD (feat. VNERO) is a song in English

Indigzzz
This Barney too bad
Wetin she carry for her back be like g guard
All eyes on her like tu pac, hmmm
But na me dey chop am
Anytime wey I sit down
She dey ride pon thing like a nascar
I no be vampire but I still dey suck am
I just dey suck am, I just dey drink am, I just dey tear am
Girl I no go leave you
If I catch you omo I go lick you
That thing wey you wear be like see through
She a baddie for the boy, that's the issue
Girl I wanna tease you
Nobody gon ever hit it like I do
I promise we gon break all the tables
Cause I'm so into youuu
G guard
Wetin she carry for her back g guard
G guard
I don come back for part two
Baby girl let's go for the round two
I wanna do bad things to you too
I wanna do bad things to you too
Make 12 no arrest me
They go say BestInTheGame please show mercy
Shey na person daughter wey you do like this
When no be say sef Una don marry
I wanna put a ring on you
And I wanna put my seed in you
And I wanna shoot my gun in you
Girl I want nobody else, but you
I wanna put a ring on you
Girl I wanna put my seed in you
Girl I wanna shoot my gun in you
Girl I want nobody else, but you
No Love Lost, No Love Found
But shawdie got me down in the bottom of the ground
You know what a nigga still around
Ass so fat when it bounce you'd hear a sound
Met this fine shawdie late at the club
she got no dude around I was like no dubs
Let's roll up
Just focus
Let's make love
Let's
Fuck a talking stage
Let's move to the next stage
Shawdie so fine she can cause a nigga rampage
(Shawty so fine, she can cause a nigga rampage)
(Ass so fat, she can make a nigga wan craze)
Oversabi boys we no dey carry last
Ama treat you right even with my last cash
Move fast, too fast
Girl you got me high like say I don prazz
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Emmanuel Ali, VNERO EKANEM
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for G GUARD (feat. VNERO) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the envelope
2| symbol to the right of the calculator
3| symbol at the top of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid